Qortora · Search · Indexed page

paroles2chansons.lemonde.frFetched 2026-08-14T02:46:39Z

Paroles de Chansons : Ayra Starr - Rush Lyrics & traduction

Vibez Ta-ta-ri Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa Sabi girl no dey too like talk Animals dey in human form Padi man, nobody like...

Open original source · Full cached text

Paroles de Chansons : Ayra Starr - Rush Lyrics & traduction Paroles de chansons Top 50 Nouvelles paroles Boite à chansons Actualité Traduction Ayra Starr - Rush LYRICS & TRADUCTION /* paroles2chansons.com - au dessus des paroles*/;subtag:"artiste_h";cf_page_artist = "Ayra Starr";;cf_page_song = " Rush ";;cf_adunit_id = "39383895"; Vibez Ta-ta-ri Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa Sabi girl no dey too like talk Animals dey in human form Padi man, nobody like work But you must hustle of you wan chop E no finish dem wan fight us If them dey run dem no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us Me no get the time for the hate and the bad energy got my mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind no wan hear what they wan telly me kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush But e dey rush (E dey rush) E dey rush well well, e be much (E be much) Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch, yeah E dey rush (E dey rush) E dey rush well well, e be much (E be much) No be hype, everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling with us) Pa-pa-ri Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah) Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa Ta-ra-pa-pa-ri-pa Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah) You never touch, you dey form papas (Yeah) Which kind money we never see before? Kosi elomi, gat me feeling I'm the one Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje You can't count my grace I just dey my lane, my lane Me no get the time for the hate and the bad energy got my mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind no wan hear what they wan telly me kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush But e dey rush (E dey rush) E dey rush well well, e be much (E be much) Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch, yeah E dey rush (E dey rush) E dey rush well well e be much (E be much) No be hype, everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling with us) 'Cause e dey rush E dey rush well well, e be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch E dey rush E dey rush well well, e be much No be hype, everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling ) Yeah, yeah Yeah, yeah Mmh, ahh /* paroles2chansons.com - Below Lyrics */;subtag:"artiste_m";cf_page_artist = "Ayra Starr";;cf_page_song = "Rush";;cf_adunit_id = "39383896"; TRADUCTION OF Rush Vibez Ta-ta-ri Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa La fille intelligente ne parle pas trop Il y a des animaux sous forme humaine Mon pote, personne n'aime travailler Mais tu dois te battre si tu veux manger Ils ne finissent pas, ils veulent nous combattre S'ils courent, ils ne peuvent pas nous rattraper Je ne prétends pas être trop juste Ne viens pas prétendre que tu nous aimes trop Je n'ai pas le temps pour la haine et la mauvaise énergie, j'ai l'esprit sur mon argent Fais-toi danser comme Poco Lee Toujours vert comme le brocoli Toujours à l'œuvre, je ne veux pas entendre ce qu'ils veulent me dire, l'argent est mon fantasme Ils veulent vérifier si mon robinet ne coule pas Mais il coule (Il coule) Il coule bien, c'est beaucoup (C'est beaucoup) C'est Dieu qui fait couler mon robinet L'argent que nous touchons, ouais Il coule (Il coule) Il coule bien, c'est beaucoup (C'est beaucoup) Ce n'est pas de l'hypocrisie, tout le monde est écrasé Il n'y a pas d'ennui avec nous (Il n'y a pas d'ennui avec nous) Pa-pa-ri Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Ouais) Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa Ta-ra-pa-pa-ri-pa Donne-moi Japata, je vais au Ghana (Ouais) Tu n'as jamais touché, tu fais le papa (Ouais) Quel genre d'argent n'avons-nous jamais vu avant ? Il n'y a pas d'ennemi, ça me donne l'impression d'être le seul Aje, aje, aje, ne peut jamais prendre mon gâteau, aje Tu ne peux pas compter ma grâce Je reste dans ma voie, ma voie Je n'ai pas le temps pour la haine et la mauvaise énergie, j'ai l'esprit sur mon argent Fais-toi danser comme Poco Lee Toujours vert comme le brocoli Toujours à l'œuvre, je ne veux pas entendre ce qu'ils veulent me dire, l'argent est mon fantasme Ils veulent vérifier si mon robinet ne coule pas Mais il coule (Il coule) Il coule bien, c'est beaucoup (C'est beaucoup) C'est Dieu qui fait couler mon robinet L'argent que nous touchons, ouais Il coule (Il coule) Il coule bien, c'est beaucoup (C'est beaucoup) Ce n'est pas de l'hypocrisie, tout le monde est écrasé Il n'y a pas d'ennui avec nous (Il n'y a pas d'ennui avec nous) Parce qu'il coule Il coule bien, c'est beaucoup C'est Dieu qui fait couler mon robinet L'argent que nous touchons Il coule Il coule bien, c'est beaucoup Ce n'est pas de l'hypocrisie, tout le monde est écrasé Il n'y a pas d'ennui avec nous (Il n'y a pas d'ennui) Ouais, ouais Ouais, ouais Mmh, ahh /* paroles2chansons.com - Below Lyrics */;subtag:"artiste_m";cf_page_artist = "Ayra Starr";;cf_page_song = "Rush";;cf_adunit_id = "39383896";