Gun langwej - Wikipedia Jump to content Main menu Main menu move to sidebar hide-am Dareshon Main pej Komuniti domot Chenj-dem wey jos hapun Eni pej Hep Impotant pej-dem Find-am Find-am Hau e go bi Dash moni Mek niu akaunt Enta inside Tins wey onli you go yuz wok Dash moni Mek ni…
Gun langwej - Wikipedia Jump to content Main menu Main menu move to sidebar hide-am Dareshon Main pej Komuniti domot Chenj-dem wey jos hapun Eni pej Hep Impotant pej-dem Find-am Find-am Hau e go bi Dash moni Mek niu akaunt Enta inside Tins wey onli you go yuz wok Dash moni Mek niu akaunt Enta inside Wetin dey hie move to sidebar hide-am Stat 1 Wia dem gada di tori Toggle the table of contents Gun langwej 19 langwej-dem Català Deutsch Eʋegbe English Español Fɔ̀ngbè Français Galego Gungbe Hausa Igbo 日本語 Tyap Lietuvių Malagasy Piemontèis Русский Simple English Kiswahili Chenj link-dem Pej Tok abaut am Naijá Read-am Chenj-am Chenj-am for orijin See wetin don hapun Tins wey you go yuz wok Tins wey you go yuz wok move to sidebar hide-am Wetin to du Read-am Chenj-am Chenj-am for orijin See wetin don hapun General Wetin kom hie Chenj-dem wey dey like dis one Put file inside Link wey no dey chenj Infomeshon abaut di pej Point kom dis pej Get shot URL Switch to legacy parser Print-am/kari-am komot Create a book Tek-am komot as PDF Di one wey dem fit print For oda projet-dem Wikimedia Commons Wikifunctions Wikidata item Hau e go bi move to sidebar hide-am From Wikipedia Gun langwej natural language, modern languageSubclass of Gbe Native label Gungbe Kontri Benin, Naija Coordinate location 6°30′0″N 2°36′0″E Writing system Latin script Ethnologue language status 5 Developing Wikimedia language code guw Vidio for Gun langwej wey dey introdus Gungbe Wikipedia Gun langwej (Gun: gungbe) na langwej wey Ogu pipul wey dey for Benin Ripoblik an Naija dey tok. Gun langwej dey among di langwej grup wey dem dey kol gbe. Di langwej nia oda langwej laik Fon, Agbome, Kpase, Maxi an Weme (Ouémé). Na dis langwej dem dey tok pas for Benin an dem dey yuz am tich for som skul-dem for Ouémé Department for Benin. Na Gun langwej dem dey tok pas for di pat of Benin Ripoblik wey dey for Saut for Porto-Novo, Sèmè-Kpodji, Bonou, Adjarra, Avrankou, Dangbo, Akpro-Missérété, Cotonou an ples-dem wey di Ogu pipul dey liv. Som smol Ogu pipul wey dey for Saut-West said for Naija sef dey spik Gun, espeshali for Badagry, Maun, Tube.[1] Dem don rait Gon langwej for 3 difren difren stai. Di three stai kopi di Latin leta. For Naija, dem don yuz di stai wey luk laik di kain stai wey dem yuz rait Yoruba an oda langwej for Naija tek rait dis Gun langwej an dem dey yuz one smol dot for onda di tin wey dem rait so dat pipul go sabi hau to rid am. For Benin, dem yuz anoda rul tek rait Bible for 1923 an dem kom du am wel wel for 1975 an nau dem dey yuz am tich pipul hau to rid an rait for skul. E wan jost bi laik di langwej wey dem dey kol Fon, e dey yuz leta laik ⟨ɛ⟩ an ⟨ɔ⟩. E get som pipul wey dey du evritin wey dem fit du to bring som kain rul for hau to yuz di langwej. For ezampul, di one wey Hounkpati Capo tok for 1990. Wia dem gada di tori [chenj-am | chenj-am for orijin] ↑ https://www.ethnologue.com/language/guw Get-am bak from "https://pcm.wikipedia.org/w/index.php?title=Gun_langwej&oldid=35228" Katigori-dem: Kolsho Langwej Pages using the Kartographer extension Dem chenj dis pej for 12 July 2026, for 18:33. Page was rendered with Parsoid. Wetin kova tins hie dey for Creative Commons Attribution-ShareAlike License; Oda kondishon fit dey. See How You Go Yuz Wetin Dey Hie for tori wey pas di one wey dey hie. How we dey yuz infomeshon for dis websait Abaut Wikipedia No hold us Legal & safety contacts Hau to bihev Divelopa-dem Statistiks Kuki stetment Show-am like hanset Find-am Find-am Toggle the table of contents Gun langwej 19 langwej-dem Put anoda topik